Olori Diana And Her Drug Addict Boyfriend (Photos) - AMEBO NEWSPAPERS NG.

AMEBO NEWSPAPERS NG.

"Feeding the world with authentic news from the source....."


Olori Diana And Her Drug Addict Boyfriend (Photos)

Share This
A Nigerian lady named Olori Diana, based in Portharcourt has recounted her horrific experience with her boyfriend who frustrated and lured her into their bad habits.

She wrote how it happened on her social media:

LONG READ SHA cheesy

LETS KEEP SHARING PLS ��‍♀️��‍♀️ HIS REPORTING THE POST AND IT WAS TAKEN DOWN PLEASE PLEASE! MEANWHILE HIS IS STILL UP SHARING PLEASE!

I slept with legalize, slept with that one bla bla bla ! See eh I’d gladly accept my deeds! Yes I slept with legalize but everything said in that video was under duress shu isn’t it clear that I was scared! And some no fit b true nah .People wey know our matter no suppose even talk sef! Menh even if I had a 3some so what? Who cares? Boy love me keep me down for six years no nothing I Dey follow am like mumu dy fight gals Bcus the guy na casted Liar! Dey sleep around with my friends and my own cousins shu my baebs wey Dey hear our matter make orna talk na ! ��! Dude is a chain crack smoker.

Abi na tramadol everyday 1 card wey him they take.I WAs beaten up on different occasions back to back I’d cry to Jaque Ella Bae id cry to Cherish Ngowerikumo id cry to Boma Apaemi id cry to Patrick vera ,even him own mother say make I leave am before him kill me! SHOCKING NEWS do yu know Ds boy was admitted at upth neuropsychiatric ward *ASYLUM*just last year AUGUST! Who stayed with Ds dude?

Me Diana��‍♀️��‍♀️My babes y orna Dey do me like Ds na make orna come yan people me nd napi matter na Jesus �� I slept on the floor in psychiatry ward for 1 week cus I didn’t want to leave him!! Where him family them Dey? Some no even near the hospital till them discharge am talking of sisters and brothers o��I sticked by Ds nigger God! Nigga bleeps his friends gf nd tells them that is the gals that are disturbing him! I nearly kill Shuga Stargirl for 3D bcus of wetin napi tell Ds gal about me still carry the matter come tell me say na the gal tell am!

I embarrassed myself Dey keep useless beef up Nd down bcus all i kept hearing is Ds gal wants me, Ds gal is disturbing me, he’d always come back nd tell me! Now yu saw a chat btw me nd his friend e Dey pain am! NAPI YU TOOK MY PHONE MY 8+ WEY YU NO ADD ONE NAIRA BUY YU DID A VIDEO OF ME AFTER DRILLING ME WITH MACHETE! Where ISLAND BOYS FULL WETIN I WAN BEGIN EXPLAIN TO THEM FOR Bleep SAY NAPI NA EMERITUS FOR THE VIKINGS��‍♀️��‍♀️ his their superior Where we Dey when Ds one Dey happen?

We Dey ABUJA DOWN KIARO YU DRAGGED ME OUT THERE! Therrie Eduoh C try talk abeg ! My face was a disaster! How I escaped from that place was with the help of OJUKWU� a drug dealer who got tired of d whole drills NAPI YU SAID IF I ACCEPTED EVERYTHING YOU’D STOP BEATING ME! Of cause I know say I no suppose get that kind chat with him friend na my fuckup but the point of sleeping with his friend nd gf! Shu SHUGA DADDIES PLENTY FOR STREET NA! After I left napi uu posted my videos my private videos on net I no talk! Napi tried to ruin all my friendships I no talk napi even told Jaquella being MRS IWUJI that my mom is a who’re the chats are still here o!

Napi asked me to pay 50k to get my phone nd I if I didn’t want the video released ! I ran up Nd down begging even Nicky Solomon Chinyere Friday to borrow me money just to save my head but I was advised that all Ds will continue if I start by paying so I lock up that was how he started posting videos o sending it round down! Claiming they hacked his phone ! My boy napi YU WAN TELL THEM SAY YU NA JUJU MAN? MY GUY YU CARRY MY NAME GO JUJU HOUSE I NO GET HAIR FOR MY FRONT SIDE TO MY SKULL WETIN DO THE HAIR ? My guy carry my name go juju for ughelli. Oh God MY MOTHER CRIED FOR MONTHS CAUSE NO B D PIKIN DEM BORN I FUCKING DISOWNED MY DAD MY FAMILY ND MOVED IN WITH NAPI OOOO���� I NO TALK TO MY FATHER FOR ONE YEAR

Ruth Ezekiel Helen Nderiyaa Darlingtina Alexander Ojigbulem Mac Ella Oroma Lisetta Woluchem tryin to even mention my uncles name JUST BCUS HE DIDNT LIKE NAPI! Faith Dike Florence Sydney Mba Make orna come talk how e been dey nah! Rowland Doepriye! Dude b posting white woman up Nd down shaming me how many women in my shoe would sit down and still stay NAPI? I did ��‍♀️ I did cus I loved yu genuinely! Everyone around us knew I didn’t care about money nor friends nor family or clothes or shoes or hairs! Y’all keep saying he spent money my dearest friends pls I Dey wear cloth before? Which money where the money ?

Y’all b talking of my first surprise birthday� yeah it was lite but sHOcking news DUDE bleeped MY FRIEND DAY BREAK O!COME DO PARTY FOR MORNING�� Isnt that mOckery ? bleeped my Own friend from 5th July till 6th July my birthday is 6th July ��! Other birthday I got beaten up 2018 5th July with hanger and belt o! Cus I found out he was asking my daughter IBinAbo out and I cOnfronted him Nd yes M mouth na blast when I Dey vex!What I benefited? New phones that he destroyed at every fight we had after beating me! Black nd blue! But wetin yu expect na no b my case bad pass we’d all pose for the camera and smile and put best couples ALLL LIES ALL LIES ALL LIES there’s no passing week without a new problem!
Napi make we tell them about ur car �� YU DEY POSE YU GET MONEY YU GET MONEY YU TELL THEM SAY NA 10 million yu buy Moto ��‍♀️��‍♀️ BENZE WEY LEGENDARY DANIEL BUY 3 YEARS AGO AS HIM DEY LEAVE NIGERIA LAST YEAR HIM DASH YOU THE BENZE IF NO B SAY PEOPLE KNOW SAY THAT HOUSE NA DANIEL OWN AM SURE YU FOR SAY NA YU BUY AM �� BENZE OWNER ! FUCKING FAKE LIFE! NO INVESTMENT NO NOTHING I BEGGED DS DUDE TO OPEN BUSINESS FOR ME HE SAID ID B TOO INDEPENDENT BUT MONEY COMES HE SPENTS ON MONEY, WOMEN AND MOST IMPORTANT CRACK! AM HAPPY I WASNT DRAGGED INTO DS WHOLE JUNKIE WORLD WITH YU CUS SLOWLY YU WERE DRAGGING ME INTO IT! YES NAPI YES YU BEEN DEY DRAG ME DEY FOLLOW UU! Worst part am a gal ��‍♀️��‍♀️ 3some kill yu there!

Yu Dey find who go Dey yur level with yu! I can go on and on but pls i want Ds long episode viral napi let’s go viral let the world hear our stories! Ds are just but the few I could get of the pictures cus he ends up smashing or deleting the pictures! I had a toxic relationship that almost caused me my life but I kept going back cus I felt dat was the best way to love! I disappointed my parents so many times by goin against their will! No b only me don friend boy for Ds life. Let’s share let’s keep sharing someone out there might just need Ds energy! Mac Ibanga you were right all along! Before I could do Ds I had to search for all d nerves nd Guts!

M a survival nd m making it public if anything should happen to me after now pls NAPI AND HIS FAMILY ARE TO B HELD! Cus they definitely can’t control him trust me ! I don’t need sympathys nah I don’t cus las last m doing better than ever trust me life has given me a consolation to all Ds pain already but I think it’s only right Nd fair I also address Ds issue.

SOURCE: https://web.facebook.com/sophianabieh/posts/552555235618046




No comments:

Post a Comment

Pages